Rush - Ayra Starr

Rush - Ayra Starr
  • Формат: MP3
  • Длительность: 3:06
  • Размер: 7.1 МБ
  • Качество: 320 kbps
  • Дата релиза: 25 ноябрь 2022
Скачать трек
Слушать в высоком качестве mp3 или скачать песню Rush - Ayra Starr бесплатно
Слушать песню
Текст песни
Vibez
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa

Sabi girls no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle of you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us